Marriages and Relationships no bi by force abeg! nothing bi by force in dis life

If you are not happy with whatever it is you are doing, leave! it´s not by force abeg!

People dey do things sometimes wey bi say dem no suppose do at all, some go dey force themselves stay for place wey no make dem happy at all, see make I tell una now, nothing wey you dey do for this Planet wey dem force you to do, Marriage and relationship dem no bi by force, no bi by force say you must to marry and have Children, your life na you get am so no allow anything mess am up for you, I don yarn my own finish, listen to the Podcast below.

You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.

Marriage and relation not by force abeg #marriage #relationship

Published by Krachouse Enterprise / Church Of Wisdom

This Blog Is Dedicated To Bringing Knowledge, Enlightenment And Wisdom to The People In Pidgin English. Talks About The Happenings In Naija And How We Can Help.

Leave a comment

Discover more from KRACHOUSE IN PIDGIN

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading