Author Archives: Krachouse Enterprise / Church Of Wisdom
Lets learn the Ibibio / Efik dialect
Learn to speak ibibio / Efik dialect My take on the issue of dialect be say, translating a native dialect into English na something wey person no suppose do, bicos English and the native dialect of some place no get anything in common, a word in your native dialect no get an English translation, anContinue reading “Lets learn the Ibibio / Efik dialect”
Marriages and Relationships no bi by force abeg! nothing bi by force in dis life
If you are not happy with whatever it is you are doing, leave! it´s not by force abeg! People dey do things sometimes wey bi say dem no suppose do at all, some go dey force themselves stay for place wey no make dem happy at all, see make I tell una now, nothing weyContinue reading “Marriages and Relationships no bi by force abeg! nothing bi by force in dis life”
Abeg Wetin? Volume 1.
Abeg wetin? is a three volume novel fully written in Naija Pidgin English for lovers of truth, equality and honesty.This is the perfect book every Pidgin English speaker needs to read, get inside the mindset of a real Naija Ninja.
YOUR PIKIN NO BE UNA PROPERTY / YOUR CHILDREN ARE NOT YOUR PROPERTIES / YOUR CHILD IS NOT A PROPERTY
Things happen sometimes that you wish never happened, make sense? There are times when you can’t really truly say what’s on your mine because you are afraid you might offend some people and if you go ahead and say what truly is on your mine, some people will take and run with it and start acting like you owe them anContinue reading “YOUR PIKIN NO BE UNA PROPERTY / YOUR CHILDREN ARE NOT YOUR PROPERTIES / YOUR CHILD IS NOT A PROPERTY”