Lets learn the Ibibio / Efik dialect
Learn to speak ibibio / Efik dialect
My take on the issue of dialect be say, translating a native dialect into English na something wey person no suppose do, bicos English and the native dialect of some place no get anything in common, a word in your native dialect no get an English translation, an English word, no get any meaning in your native dialect. English is a dialect and your native dialect is also a dialect, I no know weter una get wetin I dey try explain here, but bicos say, some people bin go around the world dey impose their native dialect on other people, na im make today everibodi wan speak English, and if you refuse to speak am, dem say u never go skool, lol! but wen people wey English bi dem mother dialect no sabi speak some other people dialect, nobodi go say dem never go skool, ( double standard abi?) Anyways for the sake of clarity, today I wan teach una some words in the Ibibio / Efik dialect of the people of Akwa Ibom and Cross Rivers States of Naija.
Here are some words in Ibibio / Efik not in alphabetical order
Marriages and Relationships no bi by force abeg! nothing bi by force in dis life
If you are not happy with whatever it is you are doing, leave! it´s not by force abeg!
People dey do things sometimes wey bi say dem no suppose do at all, some go dey force themselves stay for place wey no make dem happy at all, see make I tell una now, nothing wey you dey do for this Planet wey dem force you to do, Marriage and relationship dem no bi by force, no bi by force say you must to marry and have Children, your life na you get am so no allow anything mess am up for you, I don yarn my own finish, listen to the Podcast below.
You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.
Abeg Wetin? Volume 1.
Abeg wetin? is a three volume novel fully written in Naija Pidgin English for lovers of truth, equality and honesty.
This is the perfect book every Pidgin English speaker needs to read, get inside the mindset of a real Naija Ninja.
YOUR PIKIN NO BE UNA PROPERTY / YOUR CHILDREN ARE NOT YOUR PROPERTIES / YOUR CHILD IS NOT A PROPERTY
Things happen sometimes that you wish never happened, make sense? There are times when you can’t really truly say what’s on your mine because you are afraid you might offend some people and if you go ahead and say what truly is on your mine, some people will take and run with it and start acting like you owe them an apology or something like that. Why do some people think that their Child or Children is their property? I mean why do people use Children to wage propaganda wars? Why do ex couple use Children in their jealousy fight? Let`s talk about this issue today because I know some people, some very ugly people. Listen to full Podcast below….
Subscribe to get access
Podcast is restricted to subscribers only..