Marriages and Relationships no bi by force abeg! nothing bi by force in dis life

If you are not happy with whatever it is you are doing, leave! it´s not by force abeg! People dey do things sometimes wey bi say dem no suppose do at all, some go dey force themselves stay for place wey no make dem happy at all, see make I tell una now, nothing weyContinue reading “Marriages and Relationships no bi by force abeg! nothing bi by force in dis life”